Site icon 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Best of Black & Carribean Stories!

Yeyegist: Detty December (Chapter 2)[18+]

Dec 18, Christmas don already dey smell for the air …. Since me and Obinna my elder brother travel reach village…. My brother just dey use me do bodyguard/driver, he make sure say I follow am go from one event to another.

Me wey don promise Uchechi, one gal from my village wey I jam for Facebook say as soon as I enter village me and her go link up. But my brother no gree me rest or get time to run my parole with Uchechi.

I just dey pray for space because Me and her don chat well well dey do video call since we begin chat for March reach December, we don even talk reach how we go knack each other, and I don too play everything for my head, imagine how i go take hang her, fuck wetin no good for her toto…

Na eim my brother wan come pour sand for my garri.

Until one night, I lie give Obinna and my mama say I no go fit follow dem travel for one occasion for my mama village the next day, I tell dem say I go travel on my own come meet them there later.

I don plot my agenda. I know say the event na occasion wey the whole family go travel to my momsy village and dem fit no come back that day. Na my perfect opportunity to run my matter with Uchechi.

My brother no believe me as I tell am that night, he just dey Para, I know say wetin dey vex am na because say he want make I drive them go my mama village…

Yeye man, naso he turn me to driver, messenger and gateman for city because say he dey train me for school.

Even my mama first no gree she ask me wetin I wan do wey no go make me travel with the family, I tell her say my age grade group get exco meeting. Na then she put mouth tell Obinna say make im allow me.

Normally, I follow for one of those people wey dey come village for December do like say we don make am for city, but deep down I no get shishi…. Na my brother don make am, but na me dey flaunt wealth.

I no even dey let anybody know say I still dey university. I use lie wash Uchechi head say I get money and plenty shops for city.

The moment my mama clear my brother and he agree, I quickly send Uchechi message say make we see the following morning say I go dey available. She reply say she go come. Kai my body charge.

I enter Facebook again go look all her pictures again, take am dey prepare my body and soul.

If you see as joy full my body as everybody enter motor, Obinna count money give me say make I use am enter bus dey come immediately we finish the exco meeting. I nod head like lizard say I don hear. The alacrity I use open gate dey wave them as dem drive comot, na only my younger sister suspect, she look me with one kind eye, tell me say she know say I dey lie.

As everybody comot, remain only me for the whole big house. I rush go count the condoms wey i get, make sure say I guide well, I go my mama room, move two malt put for freezer make e chill fast.

I say atleast if she drink one she go carry one go house. Then I go my sister room, I know where she dey keep her assorted biscuit and chocolate, I quickly move plenty comot.

Small time Uchechi call me say she dey our gate. As I open gate see Uchechi, my heart melt! Remain small I for no even know say na she be Uchechi. Her hip wide like tray, pass wetin I bin dey see for her pictures.

The kind short thight leather skirt she wear just project her whole nyansh and shape with one fine cooperate shirt, e get as her mighty bress full inside the shirt wey the thing come dey push the shirt button like say e wan burst out and she fine well.

But where my heart cut na when I notice the person wey dey with her. Angella! one nonsense girl wey her mama na principal for our community school. For my mind I say which kind nonsense be this one. Why she go carry person follow come, after everything wey we don plan say we go do?

if to say na another person I no for even vex but I sabi the kind evil person Angela be. That time we dey secondary school, I write love letter give Angela, the mumu girl carry the letter go show her mama.

The kind beating my mama beat me then when Angela mama show my mama the letter say I dey disturb her pikin… Na since that time I hate the girl.

Uchechi introduce Angela to me say she be her course mate for school, for my mind I say course mate kill you there, my house be like lecture room ni? Vex just full my body. E be me like say make I pursue Angela tell her make she dey go her house.

Me wey be bad guy, if not for say I sabi the kind person wey Angela be, I for fuck the two of dem. The girl and her mama na carbon copy. Dem fit destroy a whole country with their mouth.

As we settle inside parlor, I put Africa magic make dem watch film, Angela just dey talk Cho Cho Cho.

Typical Angela, her mouth no dey ever close, the girl oversabi na first class. But she fine o, Infact she fine pass Uchechi and she get better body, but na that her bad mouth spoil her, and na wetin me sef dey fear.

I just dey hot inside me with vex…. I even come dey regret why I no go that event, at least I for see some of my rich cousins wey I for bill. I no fit even near Uchechi talk of more of say I wan touch her. all of us just sit one one for parlor, I just dey swear dey curse dem for my mind. I don already serve dem malt and chicken with biscuits wey I arrange. I thank God say na two malt I bin put inside freezer.

As Angela and Uchechi dey watch film, I just dey press my phone. Na then one message enter my phone from Uchechi, she apologize say she bin tell Angela about me, and Angela talk say I be bad guy say she threaten her say she go follow her unless she go tell her mama say she wan come see man.

Kai as I read the message, e pain me ehnn…. I look Angela for where she sit down dey drink my malt dey chop my biscuit, my body just dey swell… I reply her say ‘it’s OK’ God know say nothing dey ok.

Small time another message enter, Uchechi say she know say we don plan plenty things, say she go do like say she wan use toilet make I carry her go toilet make we fuck small…for my mind I say omo see confirm babe.

I thank God our toilet clean well well, person fit comfortably fuck inside there. If you see the kind smile wey brighten up my face.

I reply her say I dey game, but I ask her if Angela no go suspect, she reply say she go handle her…. After some time Uchechi stretch her body, come me tell me say she wan use toilet…… I tell her make she follow me.

Before we comot from the parlor she tell me say make I increase the volume of the TV, Angela ask her why? She say she wan dey hear the film from toilet say she no wan miss any part, all of us just laugh.

I no carry Uchechi go the toilet for my room make Angela no suspect, I carry her go the general toilet.  Immediately we enter the toilet both of us know say we no get time for introduction.

My preek wey don already hard since she bring the suggestion say make we enter toilet just dey throb for my trouser like say e wan burst my trouser comot.

I first make sure say I bolt the door well, before I pull her close begin kiss her, as I dey kiss her she no even waste time she comot my preek out hold am like dagger, the short elastic skirt she wear no hard me to fold up, she use speed comot her pant like say e no suppose dey body.

I set Uchechi formation, position her make she hold the toilet seat with her two hands so that her nyansh hang up set for my groin. I first take hand massage her big round ass wey I don dey fantasize about since March.

I slide one innocent finger inside her pussy, she don already wet but e never wet as I want am. I trace her clitoris, tickle am fast make she enter the mood well, small time she begin wet well dey cream my fingers with her pussy juice.

Until she take her hand pull my preek, she first use am rub around her wet toto lips, before she drag am enter her pussy one time. My penis enter woooooom since she don already dey slippery. I quickly grab her breasts, pull her tight to my body so that I go fit gain balance well as I begin dey drill her wet cunt.

Aswear na this kind of hide and fuck dey sweet pass, I increase my pace begin slam my dick inside her pussy at top speed, Uchechi start to dey moan, but I make sure say she no loud am make we no cast.

As I dey fuck her naso I just dey rough her breast like say I dey play with blom-blom.

I shift her from the toilet sit, tell her say make she touch her toes. Two seconds, Uchechi bend, one hand hold her ankle while she stretch the other hand place am for wall use am balance herself.

Omo na then I activate beast mode, I start to dey thrust in and out with speed of light. She bin whisper something tell me, but the fast knacking just dey scatter words for her mouth.

The sound of her fat nyansh as e dey clap against my pelvis full the whole toilet, na then I know the real reason why Uchechi say make we increase the volume of the TV.

Omo this girl sabi sing when she dey fuck and if to say we no increase the volume and the kind position where the toilet dey, Angela for hear us finish.

E get as she bin try to raise her body up wey I quickly pin her down with my palms. The only time I allow her up na when she adjust her position, raise her nyansh higher, so that my dick enter her deeper.

My balls just dey slap her swollen clit and the thing off her finish, she just dey whisper yeye talk dey moan full the whole place. For my mind I just dey pray make Angela no hear us if not the whole village don hear be that.

We switch position quickly i sit down ontop the toilet seat. Uchechi straddle me, ease her pussy down onto my throbbing erection, she sink down slowly until her pussy swallow my preek finish, she put her hands for my shoulders begin dey ride my cock slowly, as she dey do am she dey give me better sound wey dey blend the thing. When her pussy familiarize with my dick.

All of a sudden she switch tempo begin ride fast dey grind her nyansh back and forth ontop my laps.

I fondle her breasts aggressively, pinch her nipples hard till she moan inside my ear. Next thing, she change movement aagain, this time she pick pace again begin jerk fast up and down dey bounce ontop my penis, the thing mad me. for my head I say shuuuu.

I use rush comot her blouse, she undo the hook of her bra. her large breasts wobble out, Uchechi bress big no me here, e big pass wetin I see for picture oo. I first bury my head for her breasts first suck each of them casually. Before I concentrate on each nipple suck am like say I dey find milk.

Uchechi sef add force for the bouncing dey bounce hard ontop me. I free her breasts make I watch as twins for her chest just dey fly for air as she dey bounce ontop my preek, her breasts nearly wound me with slap but the thing give me one kind joy.

Small time again I grab her bress again put inside my mouth, I know say that one mad her as she take two hand hold my head come intensify the bouncing, e reach when she begin make loud noise but I quickly use hand cover her mouth. “Fuck”

“Chinedu you are sooo good”

“oh yes.” I beg her say make she no shout say her friend go hear us.

I know say we don stay long and Angela go don dey suspect but omo this fuck sweet me die.

I jerk her up, pin her back to the wall, she wrap her legs around my waist, I grab her nyansh tight begin snap my hips dey fuck her pussy hard like say na my last fuck for this life. Uchechi fill the whole restroom with her cry.

Next thing, the sound from the TV just stop, naso me sef stop immediately. Angela begin shout dey call Uchechi say shey she wan born pikin inside toilet.

I know say the werey don dey suspicious, I tell Uchechi say make we stop but penis don scatter that wan head, she say make I no worry say make we continue dey fuck, omo I no gree o, I no trust that witch.

I quickly comot sneak enter my room…. Angela call Uchechi until she enter the passage, that one reply from the toilet, na then me I open my room door, waka come outside like say I bin dey inside my room.

Angela ask me where the toilet dey I point the end. She waka go there. I know say she wan confirm if Uchechi truly dey there. When she confirm finish, she tell her make she do fast make dem dey go.

As I hear her say make dem dey go for my mind I say see witch, thank God say Uchechi sef smart.

When Uchechi later come parlour, me and her just dey chat. She tell me say she enjoy the fuck well well, me sef I tell her say her toto be like paradise say as I enter her, na peace and tranquility I experience.

She laugh, Angela ask her wetin dey make her laugh, she tell her say na something online wey she see. We even begin arrange how we go fit see again before I go back make we fuck real fuck. I tell her say make we lodge for hotel for the neighboring village on boxing day.

She say she go dey busy for house make we do am 27th or 28th. For my mind I say shuuu…. so na the kind fuck I for miss if to say Uchechi no find plan B.

Small time Angela say make dem dey go. I carry my mama motor go drop dem for market. Then I go one of my guy house go play small before I begin rush go house say make I bath dey go my mama village as evening don already begin dey cover.

As I drive motor reach gate, I see Angela for our gate…. My mind do gbim, I say wetin don happen, abi my matter with Uchechi don cast.

Written by Yeyegist

Buy Oniranu Books on Selar.co from anywhere in the world

Download Oniranu Comics here

Exit mobile version