Site icon 'Deolu #ONIRANU Bubble! The Best of Black & Carribean Stories!

Kunle JJC/Madam Police: Alhaji’s Baby (Chapter 6)[18+]

I first look the man make he no be like say I no hear wetin him talk well well. I look Alhaji too make he no be say na only me hear the thing. Alhaji just siddon there dey smile dey follow the man nack Hausa language wey dey make me dey confuse say wetin them dey talk again.

Me wey toto done dey scratch me wey I wan collect Alhaji confirm burantashi, make this man no go use him reggae spoil my blues o. Konji hold me pass all these ones wey the man dey talk o. I no want 1 minute man wey go put penis for toto come release immediately. For my mind self, I sabi say Alhaji no go fit gree this kind matter abi which kind man go allow make another man chop him babe?

Shey Alhaji go comot go outside make this man chyke me ni abi him follow dey this room dey watch make another man dey chyke me? He no fit happen jare. Na wetin I been dey think for my head be that before I come hear Alhaji voice wey call my name come tell me say make I comot my cloth make this oga for see wetin I carry for body.

Wetin I hear no really make sense o but I done promise Alhaji say I go fit do anything for am na and konji dey my body. I just dey look Alhaji as I dey stand for where I siddon.

Now, no be say I dey fear to comot cloth o but I dey fear say hope no be say Alhaji dey whine me. Make he no be say him wan test me. But, as I stand finish, Alhaji dey tell me make I no worry say him go pay me for my service.

Na that one come make me understand say Alhaji really wan make I fuck this man true true. Maybe na why him carry me join body come here self. I think am for my head say how Aisha go take strip make I use that one inspire myself. As nothing show for my head na, I begin dey comot my hand from inside my gown.

As done one done go, I begin shift the gown neck come down make my bobby self show. Omo, na here me self look my two breasts come salute God say him really finish work ontop this bobby. Because if you self see as them big come stand with better nipples eh. Chai, na wetin me I go dey use do police work dey stand for back of counter be this? God go bless this Aisha girl as she take open my eyes.

As my bress done dey outside, Alhaji and him friend just quiet dey watch my bobby, before I come begin hold my gown from under to drag am come my waist. Them dey see my toto as he clean, he no get hair, he come wet.

As oga see that one like this, he no even waste time, na for where he sit I done see him hand enter him Sokoto carry him penis. Wetin I dey see for my front eh, He no long reach Alhaji own but he far pass Alhaji penis by far.

How person penis go come fat like this. Even the man hand no gree hold the thing finish. Him see as I dey look the penis begin dey laugh me. As him tell me say make I near am eh, he be like say my leg dey shake o because I dey fear this him penis.

Na Aisha suppose dey here. I sabi say she go like this kind prick. I no even come sabi wetin dey do me. I dey confuse, as I dey fear the penis, my toto dey wet more. As I reach oga front, I no sabi as I take run kneel down for him from still come carry my two hands hold him burantashi. The man self talk say, Yoowa!” As I chook the thing for mouth.

But he too fat, na only the dick cap I dey suck. And I happy say the man no even try to force the penis inside my mouth because if he try am eh, I sure say my mouth for tear that day. My saliva just dey bless him penis dey go until him comot him prick for my mouth come stand up.

I dey where I kneel down dey look the prick, the thing be like ripe corn. Oga comot him cloth o come siddon for chair. Him come tell me make I come siddon ontop him penis. I look that penis as he stand, my liver shake small, I no even bother look back to see Alhaji, na him carry me come do hook up for here.

I climb Oga use one hand dey direct him penis go my toto. Omo, he come be like say I just wan lose my virginity again because I tight kpa ontop this penis. As small enter my toto like this, I just begin dey ride oga small small make my toto dey wet more so that I go fit dey go deeper.

He be like the man self understand my condition because he no even stress me, him leave me make I dey fuck am with my own jeje speed and him come dey follow help me squeeze my breasts well well and that one dey ginger me like mad.

My toto wet waaaaa before I sabi wetin dey happen, my yansh begin touch this man lap as him penis done sink fully inside my toto. Na for here I begin understand Aisha say he get the way penis go touch you, you self no go sabi wetin you dey do again o. The way I begin dey jam my toto ontop this man penis eh, he just be like I wan break him penis.

And no be say I dey try impress Alhaji o, I just dey enjoy how this fat penis dey touch everywhere for my toto at once. As I see say my knees begin pain me eh, na me begin beg oga say make him fuck me.

Omo, oyinbo people done talk am say make we no judge book by their cover o becaue this man wey fat wey I dey think say him no go fit carry him body eh, him use two hands hold my yansh for up come begin dey smash my toto from under. Omo, my legs wey dey ontop chair begin shake and I never even cum o. him begin raise my gown comot from my yansh again before I come feel say another hand dey hold me for waist.

As I look back, na Alhaji I see with him penis wey done hard pass iron self. Him hold am with one hand come dey push him bura inside my yansh. My liver first cut before I come shake body say nothing spoil na. Omo, two penis dey inside my body at once and he just be like say I hang on top both.

He come be like say no be only me these people fuck like this o because them dey do am come be like say them done do rehearsal before. If Alhaji fuck me for yansh, oga penis go comot for my toto, if oga fuck me for toto, Alhaji penis go comot for my yansh. Omo, I dey their middle dey enjoy the combination dey scream like mad. Anybody wey wan hear my voice make him hear am o.

I just dey cum anyhow like who them just swear for. Them no even send me the two of them, my bobby suffer for their hand. Oga dey suck one from front and Alhaji dey use hand squeeze the second one from back. When them cum na him sweet me pass because Alhaji bura come enter my yansh well well before him pour everything inside.

Even oga penis go far inside my toto before him hot akamu pour inside my body. As them release me, I first sit ontop the cold tiles wey dey floor dey look as my leg dey shake from mad orgasm before I come lie down say make I rest.

Alhaji and the man siddon dey look me, dey talk dey laugh. Me I just spread my legs make breeze for blow my toto and yansh because make I no lie, my engine room dey hot at the moment o. When them talk finish, Alhaji tell me say make we dey go. Omo, I stand up rearrange my gown come look down see all the sperm wey dey floor as them leak comot my toto and yansh

Oga and Alhaji look am, them laugh before oga come tell me say make I go toilet go wash my toto with water. Omo as I reach toilet dey my kpekus and yansh eh, I just dey laugh like mumu. Me self no come sabi whether na because I enjoy the way these people take fuck me or whether na because say I feel say my knack skills done improve.

I gats give Aisha this gist when I reach house o and I sabi say she self go happy. When I come out Alhahi dey hail me as bad girl me self begin shake yansh as I dey waka pass oga side.  Him spank me for yansh come dey ask whether him go fit jam me again for nack. Alhaji first clear am say make oga no think am o because na him get me he just let oga taste me because of business.

For my mind, I happy say Alhaji wan hoard me but I still laugh again as I sabi say this fat penis wey me I taste so, I dey come back come collect am again and I go even carry my friend join body.

As we dey go, oga give me two bundles of money. I tell am thank you come wink give am. Him self smile. I chook am for bag follow Alhaji go him car. As we dey drive comot, I make sure say my gown come up well well make AC dey touch this my toto for me. Alhaji dey hail me say I be good girl and him go surprise me.

As we reach my gate, him give me four bundles of new mint cash. I just dey happy as I dey Waka kurukere go my apartment. As Aisha first see me, she just begin shout dey ask whether na Alhaji use penis shift my legs like this. I laugh come begin tell am say na Alhaji and him friend o. Aisha rush siddon say make I gist am.

As I start like this, I comot the money wey oga give me say make I show Aisha. She begin count the money o. Na so oga business card fall from the money.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

Exit mobile version