Omo as things dey go, na so Alhaji begin plan our trip to Dubai o. Before I sabi wetin dey sup, them done carry me go where them dey do my documents, we done begin do everything small small. As that one dey go for one side, Alhaji carry me go shopping, him buy me fine fine clothes and bags say he no wan make I carry old things go Dubai.
Omo, I just dey happy o. Alhaji still come carry me go car dealer them place say make I see the car wey I go like. Omo, na this one come shock me pass because Alhaji been done promise me one small car before but them never bring am for me self and all the cars wey them dey here, all of them na big big cars o. I no even sabi which one I fit pick self.
Alhaji come tell me say make I calm down, say him get one small assignment for me. If I do am well, him go carry me come here come buy the biggest car wey dey the place for me. Body just begin dey sweet me anyhow because even the smallest car for there na big car outside o.
I done zero my mind say any assignment wey Alhaji give me like this, I must do am well well, any style wey him want ontop bed self na him me I go give am whether from toto or from yansh.
As I reach house, I first tell Aisha about the new car wey Alhaji wan buy for me. She self follow jolly ontop my matter o come begin tell me say anything wey Alhaji want make I do say I must to do am o because if I collect that car ehn, our level done increase be that. We done become bigger girls for society.
Me self tell Aisha say I done ready to do any assignment say make she no worry about that one, we go get that car because my eyes done chook inside am already. I just begin dey dance, even Aisha dey laugh me self because she never see me dance before. But, you no go fit blame me na. You self see as my life done change in like two months.
From police officer wey no get rank o, wey dey always dey back of counter to come become Alhaji sugar baby wey dey enter Dubai soon and wey go soon collect fine car. Omo, life no hard at all if you use your kpekus well well.
The second day wey Alhaji call me like this say him go come pick me for my gate, I just rush carry myself go baff. Before I come back ehn, Alhaji done pick one sexy cloth like that from the new ones wey Alhaji buy for me the other day.
Me I been wan tell am say I no wan wear am o since na part of wetin I wan wear for my Dubai trip but, Aisha been tell me say make I wear am make Alhaji sabi say I be classy girl na. As usual, I follow my friend advise wear the cloth like that come arrange my bress well well because the thing dey show my bress.
As Alhaji self see me for him car, him just begin whistle dey shake him head as he see bobby wey I pack keep inside cloth. I just dey happy for Aisha wey God send to my life because na she dey help me make all these better decisions wey I been dey make since. Today, Alhaji driver no follow come, na Alhaji drive himself. I never see that one before but, no yawa now.
I siddon for passenger side, Alhaji begin drive go. Him eyes one go dey for road, the other one go dey come my side dey look my bobby dey look my fresh yellow thighs because my cloth na short gown. This man na ashawo and I like am like that because small time like this, one of him hand comot for steering come land for my thigh begin dey massage am small small.
Omo, Alhaji hand just too smooth and as him dey rub my thigh eh, my toto just begin dey wake, my nipple begin dey hard.
Na me come dey blame myself say why I even wear pant comot house self because Aisha done tell me say as Alhaji dey carry me comot so, me and am go knack better knocking o say I no go need to wear pant so as I done wear that gown like this na to just dey raise am go up dey collect better burantashi.
Me I no listen to am sha, I say what if na big meeting we dey go and everybody come begin notice say I no even wear pant, I no go dey comfortable now. But as the matter dey go now, Alhaji done massage my thigh so tey him hand done dey near where my kpekus dey. My kpekus begin dey jollificate come begin wet small small.
Make I no lie, my leg begin dey spread small small as I dey expect make Alhaji hand just find him way go my kpekus to finger am. As Alhaji hand dey move go, na so him begin dey ask me question. Him ask me say, which work I think say him dey do.
That question first shock me o because true true, I no sabi the work wey Alhaji dey do. I just sabi say him get bastard money and him dey spend am. But, make nothing go do my steeze now, I tell am say him go be business man or bureau d’change.
Alhaji first tear laugh come tell me say I try, say na big business man him be. My mind first come down. Him come ask me say which business I think say him dey do. Na for here I no come sabi wetin to talk.
After him wait wey him no get any answer from me, him come tell me say him dey sell drugs. This time, my face turn go Alhaji side look am small to see whether him dey joke. The man no dey joke o and him hand no stop to dey rub my thighs.
As I done promise myself say I no go dey do smeh-smeh again because me self wan chop life, I run do 1+1 for my head calculate am say wetin come bad if Alhaji dey sell drugs?
Shebi me self go gather chop inside the money and he go change my level. Nothing bad for there na. I smile give Alhaji tell am say nothing spoil na. him look me nod head small come smile give me say the assignment wey him wan give me, na there we dey go so. I first siddon wella make I hear wetin Alhaji wan talk.
Him come tell me say As we dey go Dubai, him wan carry some package go give him customers for there and na for my body him go keep am. As I hear this one, fear begin catch me small but Alhaji look me tell me say make I no fear because him dey carry me go immigration oga office.
If him done show me to the man, him go follow him boys talk, them go let me pass without checking me and we go just enter Dubai like that to drop the goods and when we chill finish for Dubai, we go come back and I go select the car wey I want and him go still dash me better money ontop am.
I begin nod my head as I done agree to wetin Alhaji tell me and even with that self, him hand done finally near my kpekus. Omo, I just wide my leg more come carry one of my hand use am shift my pant comot for toto.
As I do that one finish like this, Alhaji fingers just enter my toto straight begin fuck me. Omo, see as I dey moan inside full AC car. Thank God say Alhaji car na tinted glass nobody dey see all the enjoyment wey I dey enjoy inside the car self.
My toto just begin leak water anyhow ontop Alhaji finger wey be say by the time him comot hand for my toto self, water done full am. Two of us look him finger begin laugh before me I come near Alhaji begin like him finger o make my juice no waste.
As I dey lick the fingers, my eyes sight Alhaji kaftan. The Sokoto dey be like say him burantashi wan tear am open. So, as I dey lick the finger go, my other hand dey enter the Sokoto zip dey unzip the bastard make I see my favorite dildo.
The penis bounce come outside like wetin dey vex before. As Alhaji dey finger me that time, konji done dey hold am too because this penis wey me I dey look, I dey see thick precum for the dick cap. As I no fit fuck Alhaji now wey him dey drive, the only thing wey I fit do na to use my mouth work ontop the penis make the thing for calm down small.
As my mouth cover him penis like this, Alhaji first use him two hands hold steering make we no go get accident. Me I no even mind, I just dey suck him penis go. Small time, him go use one hand rub me for head before him carry am go steering again.
He reach one point like this, the car stop. My mind first coooleh say na for here me and Alhaji go rush one round before we enter go meet person wey we wan meet.
I just continue to dey suck him dick dey go come carry my other hand go my pant begin dey comot am make road to my kpekus clear. As I dey do all these ones go, I dey hear Alhaji dey call my name but I no even answer am. I just focus on the penis wey I dey suck dey go and him self just dey massage my head for me.
Everything dey sweet o until Alhaji come comot my head for him penis come tell me say we go dey continue later because him no fit cum from BJ. Omo, he pain me small sha because me I done ready to ride Alhaji penis inside that car o.
Him come tell me say we done reach where we dey go say make we go meet the man upstairs. Omo, for my mind like this I just dey hope say the meeting go quick finish so that I go go fuck Alhaji because Konji done dey turn me for eyes.
Once we enter the man house like this, we see the short Hausa man and him just begin dey eye me wetin no good.
Me I dey look say wetin dey do this one. I just siddon one side, my toto dey itch for penis these men dey talk Hausa wey I no understand and when them talk English eh, wetin I dey hear na him be say this short fat man say the bribe wey him wan collect na my toto.
Written by Reezy Sama
This post has already been read 1505 times!