April 19, 2024


Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E05) (18+)

 

Home » Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E05) (18+)

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E05) (18+)

I been dey try hold body say I go gather all my energy go fuck this woman but, one week pass, she or her people no even call to accept my challenge. I begin tire and konji done begin do me but I still dey try hold body. Instead wey that woman go call me, Na nurse begin call me everytime dey ask whether I no wan do check-up.

I sabi say Na fuck she Wan come fuck me again no be say she wan come do me check-up. As guy wey dey try hold now, I just dey pretend like say I no sabi her code dey tell her say I never need check-up.

For boutique, Angella dey cut eyes give me anyhow but I no dey pay her attention like that. Na wetin my eyes see for Oyinda place and this woman wey i wan bet 2 million on top say i go knack am till she tire na him dey my mind.

Many times, I go just dey for boutique but my mind no go dey there. I go begin dey wonder, how many people Oyin done fuck since I comot, shey dey no dey fuck am now now as indey here so, shey make i call am? The one wey dey vex me most na, if she get belle, how i wan take Sabi say na my own abi no be my own? Because women wicked o.

What if she get belle for that side come carrry am come my side say make we fuck make she come put am for my head say na my own.

For another side of my head, this woman wey no call me, wetin dey sup? Abi she dey fear me? What if she still win me again? How I go pay back the two million naira wey I borrow back? My church mind dey tell me say as this woman no call me back, na god dey give me escape chance to either out that money for my business or make I kuku return am give Oyin make I sabi say I no dey owe her just in case things dabaru between the both of us make she for no use my gbese hold me down.

My devil mind dey tell me say make I bet on myself because once I win that woman, I go return Oyin money, I go come get my own two million naira wey I fit use do anything.

Me, my church mind and my devil mind still dey do debate when Angella come scatter the meeting. She say she need follow me discuss some matter, I tell am say no wahala. She begin talk like who wan cry.

She tell me say she dey get issues for where she dey stay and dem done tell her to pack comot and she no get another place to stay. I ask say wetin she come want make I do for am. She ask whether I fit pay am six months upfront so she go use the money sort new place or whether she go fit stay my place for the meantime till she gather money for her new place.

No be say I no go fit let this girl stay my side. The issue na what if Oyin just burst me come find out say i dey keep woman for house? As my church mind dey tell me that one, my devil mind dey clear me say shebi Oyin too dey run her parole for her papa house so why I go come get issue because I put my worker dor my house and he go even make sense, she go dey cook for me, we go dey go work together and all. I look Angella tell am say no wahala say make she move in by weekend.

As weekend come, i no see call from that woman or her boy. I comot my mind for the matter. Maybe she no get interest. I call them my guys make them send me pictures of market wey dey ground.
At least if I put 1.5 million for business wey I hold the remaining five hundred for hand, he no too bad. Angella resume that day with two small small bags, I understand say na her load be that so no yawa. We sell for boutique till night before carry her bag go keep inside boot.

The drive from boutique reach house sweet me die, this girl just dey show me food items to buy wey we go use cook for the night.

As we reach house, I show Angella where to keep all the foodstuffs inside the kitchen na inside my bedroom the toilet and bathroom dey. Me I leave her go shower come land ontop bed dey do calculations of goods wey I go like buy. Na from there aroma of one bad egusi stew dey enter my room. Omooo this girl go kill me.

As I dey my dey, Angella run pass enter bathroom with small towel wey cover her breast and yansh small. I dey hear as shower dey tear water. My mind dey picture as the girl go dey naked now, body dey be me like make I go join am but I just lie down there for bed.

As she come out she begin laugh my penis wey done stand already, I no mind am, I focus on wetin I dey do. She run enter parlor back. Small time she come back again with transparent nightgown wey dey show her breast and G-strings. She tell me say she done serve my food.

Na then I remember say I never chop cha. I just follow am go parlor straight. As I dey follow am for back, her yansh just dey do jangle over for the nightgown wey she wear. My eyes no gree comot for there, my penis self dey jump upandan.

The food make brain die sha. As I dey chop the food, she dey look me eyeball to eyeball. As she dey look me, me self dey look am. The way we dey look ourself no pure at all.

He be like make I go where she dey make I tear that her nightie come sama am penis overnight but as I dey so, I dey heavy from the food wey i dey chop. As I finish, I just wash hand dey go room. He no tey wey I lie down wey Angella too come lie down for my side. I still dey check market for my phone when she ask me say wetin I dey do. As I no even answer am, she turn back give me say make I dey do anything wey I want.

My mind just still dey inside that madam, Oyin and the market wey i wan buy. My penis dey hard as I dey look this girl yansh wey dey my side but my mood no even good. He be like say I no really happy abi na depression dem dey call am. I sha off light, back Angella, sleep my sleep too.

When I wake, Angella still dey sleep. Today na Sunday, no need to wake the girl because boutique no dey open on Sunday. I just carry my phone go sit for parlor dey watch Television and I continue with the things wey I wan buy.

I no even sabi say day done break well well until I see Angella dey cook. Her aroma dey full the house again. She come where I dey come greet me before she go baff again. As the food done, she put am inside cooler come go wear another nightie again.

This girl just dey my front dey clean television and the remaining electronics wey dey my front. I sabi say she no even wear bra but when she come near me begin clean table, I dey see her kpekus straight. This girl go kill me seh! As I dey look am, she dey wet already self, I come dey feel bad say I been no even reason her matter since.

Before she go clean comot for my side, I just pull her back make she sit for my leg. She dey look my eyes dey shy come ask me say,

“Oga, wetin you wan do?”, “Me i no do anything o”. I just dey laugh for my mind. Person wey no wan do anything no go dey seduce another person na. I carry mouth say make I kiss am, she self dey bring her mouth come close. I laugh for my mind again.

Person wey no wan do dey bring mouth for kiss abi. Me and her dey kiss, she dey rub me for head like say I be her pikin. My hand dey enter inside her nightie, I find her breast squeeze am before I come find the nipple.

Me I dey chop her lips dey press nipple, na she come dey tell me say make I suck her breast. When I begin dey suck her breast na him I sabi say this girl done need fuck for a long time. The way she dey moan dey press my head inside her bress, he reach one stage I no fit breathe again.

But as I manage comot my head for her breast, she put the second one inside my mouth straight. I dey suck am dey rub her pussy. Everywhere done spoil for that side. I just rush off my boxers dey put my penis inside her toto.

Angella carry leg lock my waist. Me self dey enter reach down down with my penis. She just dey shout but na Baby she dey call me. I no sabi as take comot from oga move to Baby but I turn her make she hold table come stand for her back dey fuck her go. Her body dey vibrate, she dey cum ontop my penis and me I never even near to come at all.

When I notice say she done dey tire, I lay her ontop the center table come dey fuck her slow slow like say we dey do romance. She dey love am dey do ouuu ahh… She dey clean sweat comot my face.

Small time she tell me say make we stop say she done tire. Me wey I never cum, she tell me say make we just chop come rest small. No yawa now.

We go dining, na fried egg and dodo she do. As we dey there dey chop, my phone begin ring. I pick am.

“Same place, next weekend, have the money ready”. Na the only thing wey hear be that before the guy cut call. Hmmm… So this woman done accept my challenge, which way now?

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 21609 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics