April 24, 2024


Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E01) (18+)

 

Home » Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E01) (18+)

Kunle JJC: Meet Emeka, Boutique Owner (S02E01) (18+)

E no easy to be boss. I begin dey wonder, how these big big men dey run all their many many companies self? Ordinary this boutique wey I open, I don interview like ten girls, all of dem be wetin I want. One fit sabi, make she no fine, one fit fine make she no sabi, another one go get done face but her body no go set.

All of dem just dey get comma comma. For this boutique, I need two girls wey fine well well, wey sexy, wey sabi how to make customer buy market. Na wetin go make business move be that. I no even dey interview all the girls wey dress like say na church dem dey go wella before I tell dem say I go get back to dem, make dem carry their wahala go.

My dream done finally come to pass, I done get my own boutique, I be boss now, I even buy one clean fairly used car. As the business dey boom, I need person wey go dey help me for boutique, na that one come be war for me.

My boutique no be like those small small boutiques wey dey for roadside o. I get small area for cashier to stay, to help customer package wetin them buy, collect money, I get where customers them dey change clothes to check if na dem size dem carry abi the cloth them like as he be for body. I still come get my own office for inside inside of the boutique.

Na only me dey do cashier, dey follow customer go select clothes still go do calculation of how much I make for my office. The matter tire me. I need to get at least two sharp girls fast fast, I no want boys.

When customers never begin enter, the place dey dey boring small so I go just dey play music but when customer done dey around, e dey sweet o because money go enter my account, I go see person follow talk and one time self I fuck one customer like that. This work better pass my old work make I no lie.

I dey free to do anything wey I want when I want am. The woman wey I fuck, na like this the matter run.

Na one of those days when customers no dey plenty. She park for front of my boutique, he car na confirm machine, I dey see am through glass, I go open door for am. Ordinary the scent wey follow her perfume, you go sabi say this woman na money.

She first look me from up to down before she waka go where she wan pick clothe. I follow am for back, her yansh shape well. If to say na person wey I sabi, I for hold am for waist begin give am doggie from there.

She begin dey pick cloth, I dey collect am for hand. When this woman enter section for panties, na so so G-string she dey carry.

I no complain sha. Maybe she wan seduce her husband. He no even concern me, make she sha buy everything, na my money concern me. As she done pick panties finish, she come pick brassieres, na there I get issue.

The bra wey this woman dey carry no go contain her breast. Why she go dey pick bra wey dey for orange bress and her breast come big pass grape. I chill sha, maybe na her pikin she dey buy am for. She ask me for changing area, I carry am go there she enter, I give am everything wey she pick.
She dey inside, I dey outside seh wait for am. The door no reach down and I dey see the woman leg. I dey see as she dey off one pant dey enter another one.

Devil been dey push me say make I peep the woman but I control myself. Make I no spoil my business. Small time the woman begin call me say make I come. Come where? Na wetin I first ask am, make he no be say I dey misunderstand.

She say make I enter the changing chamber. Maybe something dey wrong, I enter. Omoooooo, God really dey take time give some people these things. She tell me say make I no vex say she dey inconvenience me.

Mumu me self smile tell am say make she no worry say customers always dey right. Me wey I dey enjoy wetin I dey see for my front o, wey my penis done begin wake inside trouser.

She say, she and her husband get small fight and he no gree touch am all these days say na one of her friends come advise am say make she go buy sexy wears use am seduce the man say the man go fuck am and from there them go fit settle their fight.

I pity am small sha cause I Sabi say konji na bastard but how man go dey follow woman wey get breast and yansh wey big like this fight wey him go come talk say him no go touch am for bed. God forbid, no be me, I no dey vex reach that level.

She tell me say she want dey wear the panties and brassieres one by one so she go dey call me make I come check am if dem fine.

No wahala, na still customer service, na wetin I tell am. This kind morning sweet me, I go make sales, still come feed my eyes on top. I go outside, she change again tell me make I come check, the thing make sense.

This one pass seduction, her husband fit get heart attack that night if he no dey careful because, the matter done get as he be. After I done follow the woman check like four times na him I begin reason my number six say shey I no go tap.

Current for this woman package ni abi na mumu I be? He no go make sense make I just dey view make I no come touch at all na.

When she say make I come inside again, I begin use eyes find wetin I fit adjust for her body, I no see. I start to dey form serious dey look the woman, make she think say something no dey OK, I stroll go check am from back gbam, the G-string no balance well.

Instead make he dey for middle of her yansh, he go dey on top her yansh, thank God. I bend down small grab her yansh with one hand come use the second one set the G-string well well. When I stand up, I notice say her face dey somehow. Make he no go be say she dey vex say I touch her yansh, I quick go outside make she change again.

When I enter, I no wan go her yansh side again as I no sabi wetin she feel for wetin I do the first time. Na she herself come tell me say make I come help her check her yansh side whether she wear the G-string well.
She say na because her yansh big, she no dey always get the settings accurate. So, she self sabi say she get big yansh. I go her back again, true true, the thing no align well so I gats help am adjust am.

As I lift the string, my eye catch her kpekus, she done dey wet sha. I do as if I dey adjust let one of my finger go near am. I been expect make she moan but she chest am, she say make I stop.

Now, my own body done turn up for this woman, even if na one round make she let me sample am but, I comot make she change again. When I enter back, the bra wey she dey try wear, na only her nipple the cup dey cover o, every other thing dey outside.

She self see my face she sabi say I fit fuck am pieces for where she stand. Na the thing wey she talk come scatter everything. She say make I come help her hold her bress so she go fit tie the bra rope for her neck.

The angel wey dey my body tell me make I tell the woman to hold her bress say make I go help am tie the rope but, who angel help?

I waka go her backside my hand carry her breasts from back. As she dey tie the rope, I dey massage the bress small small. She no talk. I begin dey rub am for yansh with my penis come dey press her bress well. This woman dey chest everything, she no gree moan, but she no dey breathe well, the thing dey sweet am for body, he tey before she tie the rope finish.

As she finish, she come ask me say wetin I dey do? Say make I stop come ask whether no sabi say she be married woman. She even show me her ring.

He pain me, I just comot go out. She dress up come outside follow me go I where she go pay. This woman no gree off the brassiere wey she tie the rope for neck. She pay me my money come dash me extra because of the stress wey she give me.

I for like make she pay me in kind sha but cash payment too no bad. Many many other people self come buy things, no be most of them need person to dry follow them pick cloth, I just stand for cashier desk dey collect wetin dem buy do calculations come help them package am for bag.

My day dey go like that but when I dey less busy I dey think of my Babe Oyinda.

If my mind comot for her body small, I go begin think of this woman wey come buy panties and bra for morning. Na when husband done dey neglect him wife she go begin dey look outside. Na wetin made Honorable wife carry her toto reach my side be that.

This woman now still get hope say she fit get her man attention na why she dey go dey buy all those sexy things. If another man handle this woman, she self no go too send her husband again, she go just dey let another person pipe am go.

Na my fear be that these days. Shey another person never dey pipe Oyin too like this.

Even though say my way no pure, the girl done try for me and I done love up. Since the wahala for Honorable side wey I done comot for area, me and Oyin no too dey see. We dey call wella but na once once she dey show for my side, her papa police dey follow am everywhere and na me dem dey find.
I be wanted man and if Honorable police catch me, he done over be that. Na this thinking I use pass my day till night. Now na to count my money close boutique go house. I no even sabi when car park for front of my boutique again.

As door open, I done shock. I quick hide my money in case na them senior men wan come burst me.

Na the woman when come buy things this morning, she no carry anything for hand. That means no be say she wan return wetin she buy come for refund. My mind cool for that basis because me I no dey do refund. Her face no be like who happy at all. She say make I follow am go the changing cubicle. When she call me, I enter go meet am.

Na still that brassiere wey she wear comot for morning she wear with one of the G-strings wey I help am adjust. I ask am say wetin happen abi her husband no like the undies.

She no even look my face be like she done really frustrate.

Like person wey wan cry, the madam say na only the bra and panties she wear sleep for bed wait for her husband. She say the man no even look am twice before him talk say she dress like ashawo. She look my face ask me say shey she be ashawo, I tell am say she no be ashawo.

She say she just wan make the man touch am make she feel like woman again. He done tey wey she fuck last. Me I no even dey hear wetin she dey talk again, my eyes done lost inside her breasts, I no even Sabi say my penis done stand until she tap me ask me say wetin happen wey make my penis stand.

Sharp sharp, no time to waste, I confess give am say she really fine and wetin she carry na him dey make my body move.

She look me, she say shey if I she allow me fuck am whether I go keep her secret. Who I wan tell? I dey mad? She tell me say make I come do am. We no get time to waste she need go meet her husband that night. I drag am near my body turn am make she back me.

Na the place wey I stop for afternoon na him I continue from. This time around, I shift the bra go up begin squeeze her breast. She no dey chest am this time, Mama dey moan steady.

Her hand done locate my zip for back begin comot my penis. As the woman dey enjoy how I dey press press her breast Naso me too dey enjoy as she dey rub my penis.

She carry one of my hand find her toto go, she need my attention for there. That place done wet tire. I put two fingers inside, her body vibrate for my hand.

As I begin finger am she dey press yansh for my body dey moan, my fingers done soak. Before I Sabi wetin dey happen, she done use my penis find her toto. For that position wey two of us stand put, my penis done enter her toto. We begin fuck. The woman tight like virgin.

Small time, I rest her back for wall hold one of her leg up begin fuck her go.

Written by Reezy Sama

Download Oniranu Comics here

This post has already been read 17947 times!

Written by
Dr. Deolu Oniranu-Bubble

Follow @deolububble

Instagram has returned empty data. Please authorize your Instagram account in the plugin settings .

Premium Stories



Verified by ExactMetrics